Tekno - Better (Hope For Africa) Lyrics






Shey una no send epesin
Say na me send e pesin

Dey go do like dem no see say food e no dey oo
Dey go do like dem no see say road e no good oo (just tell me why)
Dey go do like dem no see say people dey suffer
This e nah yawa oo

And I pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

And I pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

Money go yapa (money go yapa ooo)
Light go dey (light go dey)
Plenty fuel like lager oo (like lager oo)
Because time e no dey ooo (time e no dey)

Isi ewu for sallah (isi ewu)
Raba ti de (raba ti de)
Naira equal to Dollar
Because time e no dey (time e no dey ehh eh)

We dey pray for prosperity (we dey pray o God)
For national security (we dey pray o)
Make we no see calamity (we dey pray o God)
Something like jagbajanti (we dey pray o)

See I no want to suffer
I no want my people to suffer
Me I want my people to jaiye ooo
Me I want my people to jaiye ori mi oo

Quality education
Hospital for Operation
So we no need to fly abroad
Everytime wey body dey hot

Dey go do like dem no see say food e no dey oo
Dey go do like dem no see say road e no good ooo (road e no good)
Dey go do like dem no see say people na corner oo (no light)
Things ma ya pa oo

But I pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

And I pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo (better pass)
Say make e better pass like this oo oo

Money go yapa (money go yapa ooo)
Light e go dey (light go dey)
Plenty fuel like lager (like lager oo)
Because time e no dey (time e no dey ooo)

Isi ewu for sallah (isi ewu)
Raba ti de (raba ti de)
Naira equal to dollar
Because time e no dey (time e no dey eheh eh)

We dey pray for prosperity (we dey pray o God)
For national security (we dey pray o)
Make we no see calamity (we dey pray o God)
Something like jagbajanti (we dey pray o)

Ja ka bo le oo
Je ka lo ile ooo
Se ka ro leoo
Ma lo lo le wa
Je ma ko le wa
Je ma so te
Shey fa sho le wa
Shey ma wo le oo





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

Tekno Better (Hope For Africa) Comments
  1. A.... H....

    One love tekno

  2. I.... M....

    muzik is life.....,i wish if politicians will listen to this song ,GOD BLESS AFRICA

  3. S.... P....

    Sierra Leoneans 🇸🇱
    tke Note

  4. P.... S....

    Wow gr8 from 🇨🇲
    #PopeSwitzeal sign

  5. J.... R....

    Naija rulers travel abroad to spend our money . But Not to copy from oyibo dem

  6. k.... g....

    back with the bang!!! thats you my man tekno...lots of love to you

  7. f.... P....

    Tell them man of the year u bi bam lord

  8. M.... J....

    Nice one

  9. O.... E....

    Only 56 unlike. Very sad set of people. Try to listen to another music, obviously this isn't for you. Hailings to everyone who liked this jam. No time bless

  10. U.... J....

    Nice one more Grace

  11. A.... L....

    If you think what Tekno said in this song is true (hit the button)

  12. C.... E....

    Nigerian government please can this Tekno song BETTER change you people from your bad leading of OUR COUNTRY NIGERIA....

  13. K.... b....

    Tekno republic truth master

  14. K.... b....

    Na man u be ooo

  15. D.... E....

    Amazing Song, I love you Brother.

  16. J.... s....

    Best bro pray Africa

  17. y.... ....

    Their is only one Tekno, that voice.....

  18. J.... ....

    Now you are talking mate

  19. L.... P....

    Thank you so much for this song bros Tekno. You're indeed the best.
    Blacks are the first Humans on earth, Which Means The Earth Belongs To Us. Afrika is Actually the Owner of the Earth. iT'S TIME FOR US TO RISE UP AND POSSESS OUR POSSESSION. Let us go back to our roots. Let's turn to our Ancestors and ask for their forgiveness, and then seek for their LOVE & PROTECTION & GUIDANCE.

  20. K.... B....

    I pray make i bigger like this

  21. P.... O....

    Real shit ✊🏿❤️🖤💚

  22. f.... c....

    God bless you Tekno

  23. p.... P....

    My king is back miles I love you so much

  24. B.... M....

    Our slim daddy on point.

  25. O.... 7....

    Tenno!!!!!!!!!!!!!!!!!

  26. U.... D....

    Baddest #RoleModel🔥💯👌🎤 #Tekno #Better 🇺🇬👌💯

  27. F.... R....

    Powerful message TEKNO I AM A BIG FAN who is ashame of being an South African #NO TO XENOPHOBIA

  28. O.... O....

    Gat you forever for this one Tekno

  29. M.... S....

    I pray for my Africa that God bless us and protect and peace in our Africa amen lovely tekno

  30. C.... A....

    I love this sensible n relatable song. Love u tekno all the way from Ghana

  31. c.... E....

    Good message to our greedy politicians. Only if they will listen. Thanks tekno

    c.... E....

    Tekno is the best musician in Nigeria

  32. R.... K....

    My #1 bless u

  33. s.... f....

    ❤️❤️❤️✅

  34. T.... B....

    My one number artist in Africa love him much

  35. I.... T....

    Somebody should drop like 👍for him
    #weloveyoutekno

  36. N.... ....

    Tekno x RARA and BETTER songs!!! Bless up broz

  37. O.... M....

    Politicians listen to Vibes 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬💕

  38. R.... O....

    you good bro yes ooooo.

  39. E.... O....

    love from Ghana...fun u much tekno....big ups...@originalole

  40. L.... C....

    Tekno tell them. Our evil leaders never believe in us .They never believe in our hospitals but always go to German for check up. Tueh for their heads.

  41. p.... m....

    I was born in the states, im half Nigerian. I’m working on my masters in international studies just to go back to my roots and do nonprofit work. Proud to be black proud to be half Nigerian. Thank you for this positive song my brother

  42. M.... E....

    Love from Zimbabwe

  43. F.... A....

    We pray for creation of employment,and good environment where those that have talents will grow and prosper too.

  44. T.... M....

    Deep feels I get FROM this song

  45. M.... M....

    From Deep down ma heart❤️ love this song,,,,,,tekno number1 in Africa,,,,from kenya🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪

  46. K.... K....

    Am on YouTube for 6 years now and I only liked two videos till today. RARA and BETTER.,💞💞
    Love to all African peoples. 💓💓

  47. A.... N....

    🇸🇳🇸🇳💣

  48. C.... G....

    Tekno is a legend

  49. F.... N....

    No be lie brother nice one 🙏🙏

  50. A.... ....

    Amazing

  51. E.... S....

    God will continue to protect you tekno

  52. m.... B....

    Tekno bravo👑👑👑

  53. T.... C....

    ⚫ ⚫ ⚫ TEKNO PROUD ♠

  54. D.... O....

    Très bonne.
    J'adore 💓💓💓💓

  55. D.... W....

    This is a meaningful music ...God bless this young man for using his voice unlike fools that will sing 10tracks and all the 10tracks are all talking about boobs and ass when the country needs emergency rescue

  56. G.... M....

    I'm so proud to be African, God bless you all my fellow Africans

  57. �.... �....

    😍😍😍😍✌💔💔💔💜

  58. F.... C....

    I like the lyrics, May God continue to bless u Tekno, Sierra Leone west Africa🇸🇱

  59. A.... A....

    This goes to Our Africa leader, Gather here the people of Tekno One love Africa

  60. C.... o....

    I can't stop playing the songs

  61. b.... m....

    Thank you my dear brother.
    Every son's of Africa will be proud of you. For this wonderful message to us . We need this we really need this kind of song
    Thank you for making me cried not sadness, but happiness
    God bless you and guide you.
    From the Gambia your brother 🤝🤝👍

  62. m.... e....

    jadore 😍

  63. O.... W....

    Nice jams keep it up tekno

  64. s.... k....

    Omo nice song # lightgodey

  65. E.... K....

    Nice one

  66. P.... M....

    This Song make me cry thank you tekno God blesss you bless africa

  67. W.... S....

    You the best this music is making me being emotional😥😥

  68. S.... J....

    Long living Alhaji Tech

  69. F.... u....

    A strong message passed across here.

  70. I.... ....

    A song for our Africa. A continent of great beauty, rich in diverse cultures , nature, resources yet continuously becomes a play ground of bad politics and religion. Me I want my people to soar so high. Together we can make Africa great

  71. M.... S....

    Am proud of you

  72. C.... N....

    Papa you too much

  73. F.... u....

    Always on replay...who's with me.

  74. F.... K....

    Tekno always killing the hit
    I will forever love you, my number one

  75. K.... B....

    Love your this music from the bottom of my heart , Africa is wining, thank you Nigeria 🇬🇳🇳🇬

  76. M.... n....

    One Love Africa

  77. t.... b....

    If you think this banger is a reply to Nigeria Government and African leaders hit like....

  78. F.... F....

    I love this song from the bottom of my ♥..
    Love you Tecno for this wonderful song

  79. N.... N....

    Up Tekno

  80. A.... A....

    Nice one Guy.

  81. A.... J....

    This is nice music

  82. C.... O....

    Give them wetin dem want jare,their 👂

  83. H.... F....

    And l pray one day make e better pass dis 😫😟💥💨 in the name of Jesus

  84. A.... D....

    Tekno keep on best music of the year

  85. O.... K....

    You follow tekno help them talk, since devido and wizkid dey sing baby

  86. e.... g....

    Nice one techno

  87. A.... P....

    so amazing and liked song, 🎤🎵🎶🎶👏👏✌💕💕love ya.

  88. C.... C....

    😩👌👌👌💃💃💃

  89. T.... C....

    TEKNO ALWAYS GOING EXTRA MILES, WHEN IT COMES TO GOOD MUSIC!

  90. C.... J....

    This message is directed to Cameroon a failed govt for 37 years and counting.

    C.... J....

    Thank u my brother

    C.... J....

    Not only Cameroon na for the whole Africa

  91. S.... 1....

    This is one of the best song that I have listing to throughout this year.

  92. K.... E....

    tekno brother u dey game

  93. B.... J....

    This is what we need now! Thank Tecno

  94. s.... i....

    Viva mama Africa.

  95. B.... J....

    Wow nuff respect to mi breada 😍 who love this like me give like wow!!

  96. M.... L....

    Tekno's beats though🙌😭 always on point 👌👌👍

  97. M.... K....

    Ja ehrlich ich gieße dich gut Tekno💪💪✌✌✌👈👉👉👉🖖👌👌👌👌👏👏👏👏👏👂👂👂