Simi - Small Ting Lyrics






Small blocking dem talk say na vex o
Small date you be asking for sex o
Small slap and dey talk say na fight
Small swagger, dey talk say na cry
Small kiss you say what are we now, we are nothing but pencil see now
Small play you say baby it's over and this one say him loyal

And naso small thing, dey become long thing
I'm telling you something, you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh
Small thing dem dey long o
But it's alright, it's alright, small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o
If dem wan talk make them talk oh
But it's alright, girl it's alright, small girl big God o

Small ginger wan ni pe mu bee gan
Small singer wey dey break e record
Small question dem talk say you jealous, tell me who Precious
Small fresh wey you fresh
Small doe whe you get
Small sense whe you set oh, see as dem dey vex out

And naso small thing, dey become long thing
I'm telling you something, you never see nothing
Naso small thing dem dey strong oh
Small thing dem dey long o
But it's alright, it's alright, small girl big God o
Naso small thing dem dey strong o
If dem wan talk make them talk oh
But it's alright, girl it's alright, small girl big God o





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

Simi Small Ting Comments
  1. A.... I....

    I luv dis songs 🔥🔥🔥❤❤🔥🎶🎶🎶💯❤🔥🔥🔥

  2. D.... E....

    You're such an inspiration

  3. J.... K....

    sheeshness

  4. A.... J....

    My flawa

  5. D.... M....

    Simi I love youuuuu . my best female singer ever

  6. P.... ....

    I never new you produced this song Your self

  7. D.... D....

    What mic is that?

  8. A.... S....

    Na so small thing take dey long, this one get meaning

  9. L.... R....

    I love your songs Simmy.youre 🔥

  10. S.... N....

    I just fell i love with simi of recent and I listened to all her songs even when I couldn't understand pidgin or the other language. Much love from Uganda

  11. J.... W....

    i love this one oo

  12. C.... E....

    simi you are lucky u are married if not eh ...na me for marry you...

  13. Y.... S....

    Love you Simi 😍

  14. S.... N....

    Who's still here with me small ting love you simi from Kenya

    S.... N....

    Susana Naomi subscribe to my channel, I just did so to urs🙏

  15. D.... ....

    Small ting but great o.

  16. E.... A....

    i love the fact that, you no they send anybody. abeg do your thing, you are an original.

  17. D.... F....

    Simi i beg call me for this song, i too love am. Small Ting Interesting

  18. A.... J....

    I hate how my mind works

  19. C.... B....

    Love ur voice .Good bless for ever .

  20. L.... S....

    Afrobeat producer Check my béat on this link ,dont Forget to subscribeto my Channel for more vidéos https://youtu.be/RYadrUGCmAI

  21. s.... s....

    I love you❤& this is too beautiful 😥❤

  22. z.... T....

    uganda says...small simi big vocals

  23. D.... M....

    Much lov

  24. P.... H....

    Nice one dear

  25. L.... F....

    Oooohhhh,,yes creatively

  26. K.... B....

    ❤❤❤

  27. W.... K....

    Small girl simi big artist 💯

  28. S.... M....

    Good work Simi😍😍🙌

  29. O.... Z....

    Who's playing on repeat 🔃
    I love you simi ❤️ ❤️ ❤️

  30. T.... d....

    Just what I needed to hear!!! Thank u simi, I love you!!!
    ON REPEAT

  31. i.... o....

    Simi Big Ting in no time.

  32. A.... M....

    Small song, big tune✔

  33. A.... B....

    So much love !

  34. A.... B....

    Small girl big god💙💙💙

  35. b.... e....

    Am here because of that melody and these hoes ain't loyal so swiit

  36. I.... ....

    Awesome vibe!

  37. j.... b....

    Wow very interesting

  38. A.... A....

    Hello Sim( happy wedded life). My girl is your super fan. Have been thinking how I can get you onboard on her wedding day. Without breaking the bank . Couple of months to go . Please advice.

  39. L.... E....

    I hear some “Tatiana Manaois” touch on this one ☺️💕

  40. r.... ....

    Always on point our own Simi.💖

  41. N.... ....

    Sark on this

  42. s.... i....

    We need falz here 😍 We're nothing but pencils 😀😁

  43. H.... ....

    This slaps... hard!!!!

  44. I.... G....

    I know I am not Adekunle but I wish you make your hair and stop maintaining a low cut. Please be physically girly.

  45. A.... M....

    Small song ...BIG HIT!!!

  46. E.... E....

    ♥️♥️♥️♥️♥️♥️💯💯💯💯

  47. S.... M....

    We just added your video to our playlist. Check out Skelewuskit Mobile App (skwnapp) on Google play

  48. l.... b....

    Fuck your ass Simi

  49. F.... ....

    This is definitely shade for Naira Marley and I'm with it. - Tobi

  50. J.... B....

    I love you simi so much. This song is real and true. When are you coming to Dallas ? :-*

  51. C.... C....

    Wow such a lovely song, I love the lyrics

  52. M.... J....

    Guyz, i just released my first music video titled 'What's love https://m.youtube.com/watch?v=CB4HawYe8yg Please let me know what you think about it🙏🏼🙏🏼

  53. G.... N....

    My best song for the month.....small things

  54. s.... s....

    I love this jamb 😍

  55. r.... b....

    where is falze with the rap

  56. T.... T....

    Simi see stupid girl

  57. J.... K....

    We are nothing but pencils so you see now😁😁

  58. L.... ....

    Am not a hater please..but who else notice no naija female artist lyrics deep pass simi lyrics😂😂😂

  59. A.... F....

    I love the voice and everything about simi.
    Big love from East Africa.
    You are my best.

  60. B.... K....

    The voice of heaven

  61. S.... ....

    Is naira Marley still bothering our dear Simi

    S.... ....

    Not @ all.
    She's isn't bothered abt him.
    She's just on her own.

  62. S.... M....

    the African version of Jhene Aiko.. so talented!!!

  63. O.... ....

    Damnnn my jam 😭

  64. O.... O....

    Oyaa eyin ti SIMI let me see you say simiiii.. ur attitude always make me luv u❤️❤️❤️💋💋

  65. O.... S....

    Lolz,Simi dey spoil me oo with this small ting Song,lolz.

  66. O.... A....

    Simi is in a class of he own. I keep coming back to this song.

  67. B.... b....

    Awesome Simi, you never stop giving us good music

  68. J.... J....

    Clinical psychology voice....

  69. E.... S....

    What i like in u is ur voice

  70. D.... S....

    Simi came through with this message in this song

  71. S.... i....

    Love from Cameroon Simi💘🇨🇲🇳🇬

  72. M.... ....

    "Small girl with a big god" (zaddy) 🤣🤣🤣

  73. a.... p....

    Small set wey u set oo💃
    I can't trade her for anything

  74. e.... v....

    I love you always simi ❤❤❤

  75. J.... G....

    Im loving This.Simi for Life💕

  76. l.... h....

    3 words..I love you😭😭❤❤💕

  77. o.... e....

    wow you are gifted, great song

  78. N.... T....

    I love this song

  79. L.... 4....

    Tu baba go kill this song o🤔🤔🤔

  80. B.... P....

    If you know this is for NAIRA MARLEY let me see ur like👍 but We marlians no send oooo... We dey gan🔥💥✔💯

  81. M.... M....

    Simi my love u r too much dear

  82. E.... N....

    When was this?

  83. P.... S....

    Small girl big God

  84. O.... S....

    Simi to the world🙌

  85. I.... L....

    Hanty Simi 😫😫😫 this is dooopeeeee

  86. k.... E....

    My latest favourite, small song big vibes!!!!

  87. A.... v....

    Fresh music

  88. A.... A....

    I love this song 💋💯💯- small girl big God ooo

  89. O.... t....

    From Côte d'Ivoire i loooove Simi

  90. I.... E....

    Small rhymes don turn big hit. I love you Simi. been selling your market in Nairobi

  91. o.... U....

    This is wow

  92. L.... I....

    Small ting don turn big jam!! Simi always delivering. I love you!

  93. S.... P....

    Clear message to niara maley

  94. D.... N....

    Very lovely song!!!

  95. Y.... M....

    Do you do that beat your self?

  96. J.... S....

    Small Ting Become Long Ting.Agree with u dada(sister) Simi fan from Swahili Speaking Country Tanzania 16/5/2019

  97. F.... I....

    Small Girl Big GOD=Toke Makinwa...SIMI.....

  98. V.... O....

    See my baby 😘😍😍😍😍