Simi - Mind Your Bizness Lyrics






Hello
How far
I get gist for you o
Ah what's up?
You know that girl with 20k followers on IG na
Which one?
That girl that is always shaking her bum bum
That is always doing
Oh keep popping
That girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
Hehe… why na?
Omo babaNla scam
Ehn?

Why you too dey talk o?
Shey you no dey tire?
Ejo e nle njo wey no concern you
Na there them go find you
You no get work o

Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
(She don get belle)
Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
(She sell pepper o)
Na for your mouth them go hear am
Busy body don come, may you fear am
Uncle face your work o

Mind your business
(Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

Na lie
I no fit lie give you na
Kemi Sef dey there
I dey there
Her makeup don wash finish
Nothing to write home about
No be that one come pain me passo
Na that her boyfriend

Well done sir
Mr talker
Eku ise
Mr wetin no concern me reporter
Simi don marry Adekunle
But why?
Was Falz invited?
How is that your concern?
Why don't you face your work Aunty Uche?
You go chook your mouth everywhere like ekute
You no dey let sleeping dog lie
Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat?
Leave talk, leave amebo, leave chat
Face front
Find business wey you fit start
Take tea. Drink that. Mind your biz wax
Open your ear when you're listening to this track
Na for your mouth them go hear she buy three cars
But say she just use her mama do ritual (Amebo)
You say Sade just dey reach 32 years
But she never still marry, make she do fast

Mind your business
(Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

Wait o
No be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?
Believe you me
Wetin I see no be porsche assurance
Na Okada assurance
Jesus!
God save us dear

You dey put your mouth, uhmm
Alakori oh!
For the thing wey no concern you (thing wey no concern you)
Alabosi ooo
The thing wey you dey find go find you

Mind your business
(Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
No be by force oh
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

Simi Mind Your Bizness Comments
  1. m.... m....

    Hello
    How far
    I get gist for you o
    Ah what's up?
    You know that girl with 20k followers on IG na
    Which one?
    That girl that is always shaking her bum bum
    That is always doing
    Oh keep popping
    That girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
    Hehe…why na?
    Omo babaNla scam
    Ehn?
    Why you too dey talk o?
    Shey you no dey tire?
    Ejo e nle njo wey no concern you
    Na there them go find you
    You no get work o
    Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
    (She don get belle)
    Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
    (She sell pepper o)
    Na for your mouth them go hear am
    Busy body don come, may you fear am
    Uncle face your work o

    Mind your business (Mind your business)
    Who say make you no mind am
    (Mind your business)
    Busy body o
    (Mind your business)
    If you no like am
    (Mind your business)

    Na lie
    I no fit lie give you na
    Kemi Sef dey there
    I dey there
    Her makeup don wash finish
    Nothing to write home about
    No be that one come pain me passo
    Na that her boyfriend
    Well done sir
    Mr talker
    Eku ise
    Mr wetin no concern me reporter
    Simi don marry Adekunle
    But why?
    Was Falz invited?
    How is that your concem?
    Why dont you face your work Aunty Uche?
    You go chook your mouth everywhere like eku te
    You no dey let sleeping dog lie
    Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat?
    Leave talk, leave amebo, leave chat
    Face front
    Find business wey you fit start
    Take tea. drink that. mind your biz wax
    Open your ear when you're listening to this track
    Na for your mouth them go hear she buy three cars
    But say she just use her mama do ritual (Amebo)
    You say Sade just dey reach 32 years
    But she never still marry, make she do fast

    Mind your business (Mind your business)
    Who say make you no mind am
    (Mind your business)
    Busy body o
    (Mind your business)
    If you no like am
    (Mind your business)

    Wait o
    No be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?
    Believe you me
    Wetin I see no be porsche assurance
    Na Okada assurance
    Jesus!
    God save us dear
    You dey put your mouth
    Alakori oh!
    For the thing wey no concern you (thing wey no concern you)
    Alabosi ooo
    The thing wey you dey find go find you

    Mind your business (Mind your business)
    Who say make you no mind am
    (Mind your business)
    No be by force oh
    (Mind your business)
    If you no like am
    (Mind your business)

  2. B.... b....

    These song goes well for busybody people

  3. A.... F....

    Wow, am Shade will be 32 end of this year and i have not marry. Who told Falz about me?

  4. J.... C....

    amazing vibe from simi, yeah this is more like it simi is back

  5. m.... s....

    wow classic song, simi is my favorite artist

  6. K.... G....

    Is this a south african jam?

  7. Z.... c....

    Nice 👍

  8. f.... w....

    All those that dislike like this song are the people they were talking about. Mind your business.

  9. V.... ....

    fire. had to make the beat tutorial for this one....!!!!!

  10. I.... I....

    God safe us dear.....

  11. I.... k....

    Mind your business man

  12. b.... o....

    So the busy body came here to unlike this video

  13. D.... S....

    and i learnt to pay careful attention to what goes through my ears. Let no man feed u wrongly with
    rubbish

  14. O.... E....

    👏👏👏❤️❤️❤️

  15. l.... f....

    WATCHING 2019

  16. D.... ....

    Wait oh but was Falz invited

  17. C.... M....

    I love simi and her music

  18. A.... O....

    i have to say this then mind my business later ..... u actually nailed this. maybe Simi is even a witch self. every track is a hit.... now i can mind my business

  19. L.... O....

    Mind your business o
    "Mr talker, mr wetin nor consine me reporter"🤣

  20. N.... T....

    We have given up, Nigeria you have won with Simi, anyway mind your business!! let's have our Ghana

  21. P.... C....

    Are you among those that mind their business? Just hit the like button.

    P.... C....

    Pee Cee Mind ur business

  22. D.... B....

    I love this hit

  23. O.... O....

    I know some Nigerians are personally attacked by this song

  24. E.... M....

    Mind your business

  25. O.... O....

    "Her make up don wash finish!" LMAO

  26. A.... A....

    Love it🔥😘

  27. i.... k....

    Charley don reach 32 yars....lol

  28. i.... k....

    can't stop laughing.... love Ds track

  29. S.... M....

    wow what a nice songs i really like it

  30. M.... J....

    Lovely Collabo😍😍😍😍😍😍😍

  31. A.... O....

    Wow the animator did an excellent job

    A.... O....

    honestly, the animation is great

  32. E.... K....

    Simi my girlfriend...please nobody should Adekunle ooh

  33. M.... ....

    Hope say una dey hear. Mind your business people. Nice song

  34. A.... O....

    Fall brought the wedding matter

  35. A.... A....

    Simi😍my twin

  36. M.... ....

    Love the song (From Congo) 🤩😍😍

  37. E.... O....

    Wow I love Dis song
    Nice one

  38. G.... O....

    Mind ur business😋💃💃💃💃

  39. s.... a....

    God safe us dear🤣🤣
    Classic phrase.

  40. A.... M....

    Falz though. Had to bring the wedding ish up 😂😂😂🙌🙌🙌🙌🙌 Nice Jam

    A.... M....

    It made me laugh sooo much. I really feel for Falz

  41. I.... T....

    Please in the Video, kindly introduce MAHAJI.....it will make sense.....Love you SIMI and FALZ.....let them mind their buz,...

  42. N.... B....

    ...Nobi porsche assurance, na okada assurance..." black bele people no go rest

  43. r.... ....

    I love the wave in the chorus 🤗🤗

  44. A.... A....

    This song is lit but people mind yr biznezz😎😎😎😎😎😎

  45. Y.... A....

    Wetin person go comment naw,so d song won't hit persin🙄🙄


    Funniest part is: na ya mouth dem go hear BILIKI is selling pepper😁😁😁

  46. Y.... A....

    My brothers....shoot me🔫🔫

  47. L.... M....

    Simisola my girl I love this one ooo

  48. A.... R....

    Nice❤❤❤👍

  49. R.... U....

    My ringing tone

  50. E.... O....

    bad belle people no go like this one again ohh ... simi love u girl:)

  51. M.... C....

    Lol...aproko people are disliking already. Mind your business o

  52. B.... T....

    from TZ, IF our watching dis from east Africa press like

  53. B.... T....

    yeah mind your bizness

  54. J.... W....

    Simi and Falz always make hits

  55. B.... M....

    Nice song

  56. M.... Z....

    The animation is dope. Song make me mind my business though

  57. G.... A....

    There collaboration is always a hit...

  58. R.... ....

    This bangs 🔥

  59. C.... M....

    Im definitely using this hit as RT....😂. Cool content guys😍

  60. A.... g....

    Simi 😍😍😍😍😍

  61. J.... B....

    This is shades lol😂😂😂😂

  62. E.... I....

    This cleared every atom of doubt😂....To all sidetalkers mind ur business

  63. E.... A....

    Powerful collabo🔥🔥🔥my favorite two

  64. P.... L....

    Who else thinks the song has the Fela Kuti vibe

  65. I.... t....

    Wow!!!😱 this track too hit! Love it

  66. g.... f....

    Another hit from queen herself

  67. A.... O....

    Wow..am so in love with this one....oshey simi

  68. K.... N....

    New jam for my haters!!!!!😁😁😁

  69. D.... ....

    True true some girls suppose carry filter dey waka

  70. p.... o....

    I have literally abused the repeat button, see as dey wash these bloggers, my status here I come #runningtouploadstatus#

  71. A.... K....

    😂😂😂😂😂 chai
    I can't stop laughing, see shade, big time👍

  72. B.... A....

    "God safe us dear" Wow. You guys!!!!! 😂😂😂😂

  73. M.... C....

    The chemistry together is dope

  74. M.... G....

    I too love this song ooooo

  75. B.... G....

    hbd simi
    God bless

  76. A.... O....

    Simi!!!!!!!!!!! believe me you are a witch.............. kilode you just keep nailing it. kudos omo mi

  77. S.... F....

    Nice one.. i always like simi voice...one love from 🇩🇪🇩🇪🇩🇪🇩🇪🇩🇪🇩🇪

  78. N.... A....

    Mmh this song is actually a slapper

  79. a.... s....

    I guess am the first Ugandan

  80. K.... V....

    This is just some people problem. Gossip gossip , how wish they get paid

  81. e.... a....

    This is pure fire
    Mind your business. 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

  82. F.... K....

    This is called Music

  83. A.... A....

    Keep it up dear

  84. O.... J....

    Na your mouth,they hear say Nigerian are into yahoo,simi mind your business

    O.... J....

    @Omo baba Olowo so mind ur business.... as she say mk we mind our business make she mind her own too cos yahoo boys nd d music industry nor relate at all... he suppose tell her husband that cos her husband na member of yahoo boys association YBNL... SO na d yahoo moni e tk dey flex her.. tell her to mind her business too... sefini

    O.... J....

    BEFONE PRODUCTIONS nor mind the fool

    O.... J....

    BEFONE PRODUCTIONS it’s you that’s a fool. Where has kunle ever supported yahoo? One idiot even tried to tell him he’s signed to a yahoo label and he dismissed the fool properly.

    I can’t wait for the day we introduce a death sentence for yahoo boys in Nigeria or at least a 20 year jail sentence to teach them a lesson they’ll never forget. Ruining the country’s name and opportunities because of you devils don’t want to find honest job. Like say na only una dey Africa. God go punish all of una plus una families. Ogun foju gbogbo won

    O.... J....

    @Omo baba Olowo how many sentences ve u signed to politicians ruining their destinies and eating the money for the betterment of the future of the youth... why did she not make a song to tell government to change their ways n focus on d masses.. n u re there ranting like brainless dog.. so yahoo spoil nigeria names nd u think u just make some sense.. u must b living in nigeria to say that cos we outside Nigeria, we know ur country's politicians are the one ruining ur countrys name... better focus n tackle ur problem factor than trying to stop its byproduct.. yahoo is a byproduct of bad government.. if government change thier ways.. scammers will b less available for that shit.. so fuck u fuck SIMISOLA, you all mind ur business.. nor b ur mouth dem go hear say yahoo boys don spoil nigeria name. Amebor pipo

    O.... J....

    BEFONE PRODUCTIONS I live in Canada you fool and I can’t even count the number of times Nigerians are in the news for scams. You people are a shame to Nigeria and to the black race at large. We can’t even show our Nigerian passports at airports because of stigmatisation!
    Don’t lecture me on what politicians are doing. Evil politicians who thief are criminals! Yahoo boys are criminals! Both steal from the innocent and deserve death! You can find my sentences on other videos concerning Nigerian politicians. Simi has spoken about politicians and nobody said anything. She speaks about yahoo and all of a sudden she’s a bad girl? It’s God that will punish you people. The innocent people whose lives are being ruined because of what you’re doing to them, may your life be cut short and filled with misery till you take your dying breath. That’s my curse to every yahoo boy that have spoiled my country’s name so much. Awon oloriburuku

  85. I.... A....

    Simi is pure talent!

  86. w.... D....

    Simi and falz on this one again..... Love you both😘😘

  87. E.... A....

    We love simi and falze😘😍😍😍😍

  88. I.... C....

    I can't wait for the music video

  89. j.... b....

    😂😂😂

  90. S.... O....

    This song,video,beat, lyrics infact everything is just too perfect............my new best song of 2019

  91. E.... O....

    My favorite combo
    💖💖💖💖

  92. J.... U....

    Nice music

  93. M.... N....

    254 Kenya approves...


    greetings from Afrika Mashariki

  94. M.... h....

    Really lol...i tell them every day to mind their buz here in Uganda,this is 🔥🔥🔥

  95. y.... s....

    I love it!!!! Tell them to mind their business abeg😂😂😂😂😂😂 you guys never disappoint 🙌🏾🙌🏾

  96. A.... O....

    I'll mind my business in this comment section