Olamide - 2baba Zone Lyrics
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my... oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my... oh my goodness ohh)
Oya; oh my God; they want to start again
They want to start dey yarn; they want to start to complain
They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain
Those kind matter wey dey cause me pain
I maintain to sustain, when I no see the cake
Monkey dey work, Baboon dey chop
I dey hustle in vain
How man go carry plane dey go Costain?
Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain
(Ehh; oh my; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my... oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my... oh my goodness oh ehh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh [x2]
Why' you killing one another?
Strong face for your brother, like Custom wey dey border
But, nothing mega, nothing pai
No dey bother; cause' I know someday, we go need each other
But, till then, make you stay for your lane
If I say the water white; no dey tell me you plain
Respect my point of view; no look me like am insane
Insane; ehh; no look me like am insane
Cause' I dey tell you my pain
When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain
Poor man dey pack water inside him house with him plate
What is good for the geese, is good for the gander
And the youths are not confused
We just dey wait make them finish before we go loose am
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my... oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my... oh my goodness oh eh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my; oh oh; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
{Oh my goodness; oh ohh}
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my... oh my; oh my goodness; eh eh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue
Other Lyrics by Artist
- Olamide - 2baba Zone
- Olamide - Wo!!
- Olamide - Enimimomi
- Olamide - Wo Spiritual
- Olamide - 1999
- Olamide - Abule Sowo
- Olamide - Awon Goons Mi
- Olamide - Bosi
- Olamide - Buga Small Small Freestyle
- Olamide - Bugle
- Olamide - c.Ronaldo
- Olamide - Criteria
- Olamide - Fine Fine
- Olamide - Fine Fine Girls
- Olamide - Shanko Baby
- Olamide - Fe Nu Shey Street
- Olamide - Radio Lagos
- Olamide - Yagaga
Rand Lyrics
Olamide 2baba Zone Comments