Nneka - Kangpe Lyrics






So na so I be na condition come make you aje like this
You say your husband na I leave you, you say I go fit betray you
So na so you dey weak as
I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you
But na you rake before,
Na you talk say you no go put man before God
Oh, see yourself as you be,
Na you talk say you no go put man before God

[Chorus]
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you
Na I go make you strong it go make you strong
The thing wen no go fit kill na I go make you strong
The thing wen no fit kill na I go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

You talk, say you be big man
Because you fit raise your hand, fit beat your pickin, beat your wife,
You sabi, bible well o
Dey go church everday oh
Notice me or I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419, ole, thief, basket mouth, ojoro
But na you know how I be
Wen wind blow fowl ynash go open very very well oh

[Chorus]
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you
Na I go make you strong it go make you strong
The thing wen no go fit kill na I go make you strong
The thing wen no fit kill na I go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil because his rod and his stalf are with you
You have come this far to sing your mystery





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

Nneka Kangpe Comments
  1. j.... ....

    <3 still listening <3

  2. e.... ....

    only 30k visualization lol i love Nneka from Italy

  3. T.... O....

    FIFA 10 favorite soundtrack

  4. T.... O....

    FIFA 10 MEMORIES!!!!

  5. T.... S....

    FIFA 10 the best

  6. �.... ....

    Έτσι να πούμε!

  7. A.... H....

    Guy kinda ruined the song. Girl is incredibly talented/underrated.



    Fifa 10 yo

  8. m.... s....

    Thank you for this song sista!!!

  9. A.... O....

    Poucos Brasileiros aqui... Isso tá estranho.

  10. M.... T....

    You Mama is ahead of her time!

  11. T.... O....

    Grüße aus Germany we love you.

  12. M.... ....

    FIFA 10

  13. �.... ....

    Έλα Ελλάδα!
    Come to Hellas!

  14. J.... J....

    Stay awesome nneka...One day I would want you to be a part of the team for Nigeria's change

  15. y.... S....

    B'B'B' Böö Böö Böö öh Böse

  16. a.... g....

    I like like like wow nneka more nneka more more nneka please!!!

  17. B.... C....

    Pisa menos Nneka.

  18. h.... ....

    brava come sempre

  19. I.... M....

    Greetings And Blessings Sista Nneka,
    Feeling The Vibes On This One Kangpe!
    Xterminate Hate

  20. M.... P....

    Big Up for Nneka !

  21. M.... M....

    FIFA 10. The love I have for your music.... 😍

  22. N.... R....

    Linda d+, flawless, meu sonho é fazer um som com Nneka!

  23. M.... ....

    Very nice song! One of the fifas made me discover nneka :p

  24. T.... S....

    Drop something now, e don tey. Wetin happen?

  25. f.... ....

    Awesomeness! #lyrics #footage #hair. Heartbeat is still my all time favourite!

  26. A.... ....

    Nneka!!!
    Queen, Goddess, Empress.
    Infinite love and respect.

  27. W.... ....

    Vem para o Brasil Nneka.

    W.... ....

    Wgames sou apaixonado por essa mulher.

  28. W.... ....

    I love this song.

  29. 0.... ....

    I love you. Heartbeat is still in 2018 on my phone

  30. D.... S....

    Fine girl..no fakery

  31. R.... G....

    🎶💀🎶

  32. p.... ....

    Nice voice

  33. A.... F....

    Very good! Awesome!!

  34. J.... D....

    La douceur !!

  35. O.... P....

    😍😍😍😍

  36. F.... D....

    J’adore magnifique voix 😍