Falz - Talk Lyrics






Anything I talk make you talk am again
Eh eh, talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh, talk am again

Brother Muric shout finish, we no see am for court
Eh eh, we no see am for court
Election don dey come, they go need your support
Eh eh, they go need your support

Since EFCC burst in, we no see you for club
Eh eh, we no see you for club
And you get legit work o, na wetin you talk
Eh eh, na wetin you talk

Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

Four year tenure, three year holiday
Eh Eh, three year holiday
Our senator, don dey fight, Kung-fu again
Eh eh, fight Kung-fu again
Shey dem never tire, They wan continue the race?
Eh eh, they wan continue the race
We buy your story, but you no give us change
Eh eh, you no give us change
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

Anything I talk make you talk am again
Eh eh, talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh, talk am again

Month don end, oga pay salary
Eh eh, oga pay salary
In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee
Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee
Instead of may you work, you dey find Alhaji
Eh eh, she dey find Alhaji
You come turn your body to cash and carry
Eh eh, she don de cash and carry

Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

Three private jet, you say you buy am for church
Eh eh, say you buy am for church
But your congregation no dey follow fly am of course
Eh eh, dem no dey follow fly am of course
Why your people still dey carry carry eye for someone
Eh eh, dem dey carry eye for someone
Shey I no be person
Cause no be your tribe I come from?
Eh eh, Cause no be your tribe I come from

Small man thief for market
You set fire for em body
Big man thief money we dey hail am like dummy
We dey suffer, we dey smile
We dey fear to talk
My people no get chop, my people no get work
These days we no know if authority dey for office
Cause the yawa wey we see, no be security we you promise
And the cup e don full, we don tire for all the rubbish
All the punishment
Na me talk am o





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

Falz Talk Comments
  1. A.... C....

    True talk

  2. A.... L....

    Who is listening in 2020. And is tired of buhari's tenure

  3. U.... O....

    Who is here after the Okada ban "My people no get job"

  4. S.... B....

    100% Truth

  5. P.... E....

    "we buy your story, but you no give us change." 🙌🏽🙌🏽🙌🏽

  6. B.... L....

    If you continuously listen to this song on 2020 like me put a thumb

  7. J.... Y....

    anything i talk make u talk am again

  8. R.... B....

    Damn. ..so creative. Now I want a game where I can choose senators and fight like Mortal Combat.

  9. A.... M....

    Yo New York City on the check this fire fam big up.

  10. A.... L....

    Why your people too dey carry eye for someone? Because no be your tribe I come from? In 2019, 19800 allowee. Excellent!!!💁‍♂️😂 APC your reign of terror will end one day.

  11. S.... C....

    Na me talk am ma falz talk am

  12. H.... T....

    Great music.

  13. B.... A....

    Me: Hello fire department
    Fire department: Falz again?
    Me: Yes

  14. E.... S....

    Mhen am on steady repeat, greatest song of all time💪. D msg is jux so clear nd 100% true💪

  15. E.... S....

    So happi seeing dis amazing great single winning an award at d 2019 headies. Falz never ever disappoints💪. Kip waking up our conscience wit ur great message passed in a music way🙏. U re a Legend already sir💪

  16. F.... K....

    best jamz

  17. G.... C....

    If you are for Falz kindly hit the likes button💥💥🇧🇴

  18. B.... N....

    This guy deserves being a comedian

  19. W.... U....

    We buy your story but you no give us change. #facts#🔥🔥🔥🔥😁✌

  20. T.... I....

    Just magnificent! MAGNIFICENT!!!!

  21. C.... B....

    lol.. 4 years tenor 3 years holyday

  22. A.... G....

    nice one

  23. V.... O....

    Living legend

  24. D.... ....

    4 years Tenure 3 year holiday = Buhari and his many medical trips abroad

  25. a.... f....

    Do more songs like this.

  26. S.... G....

    Nice one falz

  27. W.... A....

    💜💜💜💕💕💕💕

  28. c.... m....

    Falz is fela of our time you’re blessed

  29. J.... G....

    Nice one falz keep exposing them. much luv bro

  30. O.... J....

    Three private jets you say you buy am for church, but your congregation no dey follow fly am of course 😂😂😂😂😂😂.
    Falz is an exposing machine.

  31. P.... w....

    Chai.....Falz is on his way to Legendary status.

  32. O.... F....

    The visualsssss is beyond legit!!! nah mi talk am o...

  33. B.... M....

    respect to the legend greatest of our times Falz

  34. A.... B....

    na you talk am next level

  35. A.... R....

    When ever you watch musics like this wit low views then you understand that people are happy with politics. Can this be why Falz created #hypocrite

  36. H.... R....

    "Weh done sir"✋
    Much love from me😍❤😘

  37. M.... ....

    falz the bad remember the time we de run matters..we love u man😁💯

  38. a.... b....

    My guy keep going

  39. G.... h....

    Falz's level of creativity is at another level

  40. I.... M....

    Hit the like button if you think Falz is redefining the concept of humanity and morality in Nigeria through his music. sending love all the way from Cape Verde

  41. a.... o....

    We BUY your story but you no give us CHANGE 🙌🏻🙌🏻

  42. S.... O....

    Falz, I stand with you. #nametalkamooh

  43. C.... M....

    Falz never seizes to amaze. 👍... My guy just alternated our child hood poem "Old Roger"... They planted a mango tree over his head, hum, ha, over his head😆😍😆.... Gather here is you know.

  44. D.... C....

    Awsome! Much love from Brazil, looks the same right here.

  45. T.... ....

    Cheif daddy?

  46. m.... u....

    True , a like for is sincerity😍😍😍

  47. N.... A....

    This is a song with a message,something relevant relating to our daily struggles as Africans,I love it

  48. N.... ....

    Sega Mega Drive <3

  49. J.... A....

    The wild thing is the beat sounds alot like Yemi Alade's Open and Close. Yet Falz' lyrics have alot of social commentary that criticizes Nigerian society.

  50. B.... E....

    My interpretation from the broom scene: APC are the ones pouring the trash they claim to be sweeping #NaMeTalkAmO

  51. t.... f....

    Came from This is nigeria

  52. L.... i....

    i love this song!!

  53. B.... B....

    I see the next Legend (Fela), keep it up man.

  54. W.... E....

    4 years tenure 3 year holiday!.
    Absolutely hilarious falz. I love you 💕

  55. a.... b....

    Falz is my favorite Nigeria artist
    Nice sound with a quality video
    From Ghana

  56. n.... ....

    I haven't seen any other artist speak truth in their music other than Falz. Timaya use to do it but I guess the truth wasn't making money so like the western world they went on to talk about money and women.

  57. N.... F....

    Thanks boss u too much

  58. k.... j....

    Broda muric ....shout finish will no see am for court........ FAAAAAAAALLZZZZZZZZZZ.. U TOO MUCH...lol

  59. A.... A....

    I just really wish Nigerian artist can make sense like this guy. The youth will be greatly impacted. 🤛🏻🤛🏻🤛🏻🤛🏻 falz

  60. M.... E....

    God bless falz

  61. b.... n....

    Best man known

  62. D.... E....

    The people's advocate

  63. K.... O....

    Falz again........Your place in history is very sure bro!

  64. M.... I....

    Falz is d only musician who uses his position to air out d good and bad in dis country

  65. D.... C....

    That driver.....😍😍

  66. Y.... O....

    Let’s talk of underemployment! It’s too much in Nigeria! You want you workers to be loyal to you yet you aren’t loyal to their development.

  67. S.... E....

    My favorite artist, he is d best artist I know

  68. L.... N....

    Falz sings just like Cameroonians with plenty mboko and langua

  69. G.... ....

    God bless Falz. Na me talk am

  70. U.... i....

    Tell them more

  71. F.... M....

    Big boy

  72. M.... N....

    Bless your heart falz, you are pure mouth piss of Naija..

  73. K.... V....

    I just love your work of art, your perfection on pointing out the odds is uncanny

  74. R.... O....

    This is amazing!!! Phenomenal!

  75. M.... T....

    guy keep it up I love the means you use in speaking the truth about this our corrupt politians

  76. O.... K....

    Falz please don't know how to contact you
    I got a song but I can't because no sponsor (09023278894)

  77. J.... I....

    Man i love you falz this is music #nametalkamooo

  78. E.... S....

    Dhope song

  79. J.... s....

    I greet you falz

  80. P.... L....

    Authentic bhad guy, d fela of our time

  81. R.... h....

    So Falz decided to make this fire 💥
    I decided to break it down. Falz I will🙏 love ❤️ if you check my breakdown lyrics video I made for you.

  82. E.... O....

    Baba Muri shout finish, we no see am for court

  83. S.... l....

    Excellent! Falz keeps raising the bar. Kudos to him.

  84. T.... I....

    wow i love this song, Weldon falz

  85. A.... A....

    The only reasonable Nigerian musician I know 💪💪 much love from Cameroon 🇨🇲

  86. R.... B....

    Ever so conscious rapper! Clap for Folarin Falana 👏 👏 👏 👏

  87. J.... U....

    Respect to this man.. 🙌

  88. H.... L....

    AAC.. take it back.. hit like.. falz is with us..

  89. t.... s....

    The ending action hook bad .bless u bro💜👍💸🎶👃

  90. F.... O....

    Falz is doing what his father can not do. Thank you Falz. More anointing.

  91. N.... J....

    💚💚💚💚💚™️

  92. A.... V....

    Falz .... A man of intellectual

  93. J.... s....

    Dope video

  94. s.... ....

    Hitman 47

  95. B.... ....

    election don dae come, den go need ur support

  96. T.... O....

    Wow!!! Falz.

  97. w.... b....

    Nice one bruh

  98. M.... A....

    Common sense no easy o. U make sense pass others wey dey middle road. If u want dey right dey right, if you want dey left dey left, which one be middle ground? #StandForWhatIsRight #FalzStandsRight #ITakeAStandWithSowore #SoworeStandsRight #StandTallNigeria