Falz - My Money Lyrics






I don't play with my money
Ah! I don't play with my money
Give me my money
My friend pay me my money
Ahn... yeah

Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh
Oti telay Shade, o ti gbe Fu Ronke
Person wey dey owe money, oti fe ma show ge
Better tell your girlfriend, g oni gbese lon fe
Telling me rubbish, taking me for novice
You dey wan run think say I no go notice
Brand endorsement, omo no story
If you no get thirty milli, don't phone me
Babe mi ma need some sugar, wetin I go give my [?]
That two hundred k wey you say make I take na money I go take buy suya
You go still add like two zero
I be yoruba boy but I'm too Igbo
I go pay staff, I go shoot video
Calculate that you go see you are telling me story

Pay me what you owe me
Me I no go holla, no we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba
You dey find Yawa
[?]
You go see wahala, no we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me

I don't play with my money
Ah! I don't play with my money
Give me my money
My friend pay me my money
(I don't play with my money)

Don't tell me rubbish if you no get money
Don't mess with my talent if you no dey sorry
Tell me something wey eti wan hear
If it's not making money, it's not making sense
Twenty million in a month
Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba
I get many responsibility tin ma face [?]
Omo no be child's play
Many, many people don price me for
Kobo I no complain but still na hustle
I no want make una pity me
Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o
Ma fun mi n'sitori
Money wey you owe me, me am nah joking
I'm noh laughing, I'm noh kidding, fun me lowo mi
Shey yu dey whine me
Shey yu dey whine me gimme

I don't play with my money
Ah! I don't play with my money
Give me my money
My friend pay me my money
(I don't play with my money)

Money I earned with sweat and blood
Money I go rather go spend abroad
If you don't pay please rest assured
I will take action, I swear to God
Still same Gee's wey you hear before
Say I no dey play with any boy
Knock, knock, knock, don't get the door
I fit come your house in the early morning
Lies you feeding, so deceiving
Don't promise, you don't know the meaning
Hide and seeking and I know you're dribbling
Stop that shit, it's so demeaning
Dem man know that I've been busy
Working in getting more cheese really
Dem man ways is still sneaky
Dem man tryna duldge me
Don't gimme story

Pay me what you owe me
Me I no go holla, no we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba, you dey find Yawa
[?]
You go see wahala
No we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me

I don't play with my money
Ah! I don't play with my money
Give me my money
My friend pay me my money





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

Falz My Money Comments
  1. F.... M....

    bitch better have money (part II) 😎

  2. V.... O....

    Insane beats. .plus this song then sent me on a Terry Apala discovery escapade

    V.... O....

    Victor Oniagba Please subscribe for more Music

    V.... O....

    Victor Oniagba good

  3. T.... A....

    Words can't explain how much I love this song

    T.... A....

    Toby Ajao Thank you for comment, please like and subscribe for more music