D'Banj - As I Dey Go Lyrics






As I dey go [x10]
Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask question na God write my story, my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey, like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye

Listen
God sef don forbid for me to be loser
Anywhere we go na we be the shakers and the movers
But if you don't know you will never know, tan ba so jekin je ko mo, maa duro jaye yii kale

As I dey go [x10]
Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask question na God write my story my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye

God sef go forbid for you to be loser
Shey na you shey na you and you want to be a super, superstar
But if you don't try you no go know, bo n se pawo bo n se lola Ko de duro jaye yii kale

As I dey go [x10]
Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask question na God write my story my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

D'Banj As I Dey Go Comments
  1. h.... j....

    This guy badooo

  2. E.... O....

    If you're still feeling this guy in 2019, thumb up

  3. w.... m....

    Abuja city & Fast cars.

  4. m.... a....

    one of the best songs from Nijja within the last five years. D'Banj a treu artist..love from Kenya

  5. R.... D....

    This song has a feel good thing about it....so.funky

  6. Y.... D....

    eja nla I dey hail ooo

  7. T.... L....

    Yebo.......!!

  8. F.... O....

    Love this like crazy

  9. K.... ....

    I Love this song. D'Banj vibe is like Gospel..feeling is Superior!!!

  10. A.... d....

    I respect this guy so much

  11. A.... D....

    Great artist

  12. A.... V....

    This is my best hip hop track, as I dey go

  13. A.... V....

    My hip hop best Track

  14. U.... E....

    Nice music

  15. J.... L....

    The master is back

  16. A.... T....

    O boy!!! na ABJ b diz o??? BigUpz to U. Eja NLA oro

  17. m.... i....

    Love this song, It has a moral lesson for those who understands

  18. f.... ....

    Definitely needs more views and likes. C'mon people!!!

  19. l.... x....

    Bangalee or mensah

  20. B.... S....

    Don't worry about them my boy ..We are not doing bad.

  21. J.... E....

    Nice one

  22. P.... M....

    This is not for kids.. Dbanj blessings be

  23. T.... O....

    Bangalee 🔥🔥🔥

  24. e.... c....

    good job nice and classic

  25. M.... S....

    Nice one DB

  26. S.... S....

    new music alert, Paul psquares new single is out... somebody baby, watch n thank m later. dope

  27. S.... S....

    I LOVE this song! D'banj is so versatile, he can do anything! ❤️

  28. D.... S....

    H🔥t hit!
    Representing +254 Kenya, EA.

  29. E.... U....

    He released this meaningful song,haters are still hating.He changes style and releases ISSA BANGER ,haters are still hating.. Haters shut up he is richer and better than your parents.

  30. c.... C....

    Nice song

  31. S.... A....

    We go still buy ferrari pelu bugatti.

  32. B.... N....

    Love the beat i click
    Blessing just dey followm me
    AmeN .

  33. I.... C....

    This guy is good but so underrated why?

  34. J.... J....

    Dbanj is not the same, he needs to get back with the don himself Mr don jazzy

  35. W.... I....

    The instrumental is mad 🔥

  36. T.... N....

    Nice Jamz for 2018

  37. B.... ....

    deja de hacer publicidad tu musica es caca

  38. R.... C....

    I  LOVE THIS

  39. A.... J....

    I was inspired by the story of that young guy in the video who helped the woman he didn't know from adams who later become his boss. let's be pleasant, respectful and helpful for we dont know who is who.

  40. B.... A....

    koko master dbanj 😍igwe

  41. T.... ....

    Upvote if you got here through an advertisement!

  42. N.... ....

    how did i get here...... ffs a popup window on a sketchy site directed me here..

  43. d.... m....

    FUCKING SPAM

  44. C.... V....

    https://www.youtube.com/watch?v=v-q8mOXYAR4&t=51s

  45. M.... M....

    legjobb ;)

  46. r.... ....

    fuck you nigga

  47. X.... ....

    SMH AFRICANS STILL WORSHIPING WHITE PEOPLE AS THEIR GODS

  48. M.... 2....

    open doors in all my way as i dey go🙏🙏🙏

  49. K.... D....

    is Goodluck Jonathan Story? lol

  50. O.... A....

    I don’t know why Dbanj deserves all insults... after everything he has done for the industry. Na wa oo. Haters on fleek

  51. G.... P....

    I love D banj he's a Classic man 👨.

  52. B.... Y....

    Ripe Talent

  53. J.... M....

    On repeat! Love this song! True blessing! 🦁

  54. J.... C....

    D Bank has finally shook off the break up from Don Jazzy. The break up affected him more than he'd admit. Congratulations bro, much love

  55. D.... O....

    Music for the matured minds only.. Ejanla God will continue to bless you..

  56. i.... k....

    As I dey go..as i dey go ...as i go dey as i dey go...i go dey dengeh dengeh....!!! If you be new in d industry will you sing this, ask yourself....

  57. i.... k....

    Stupid music...if an upcoming artist ..come up with this BS.. all these idiot saying they love the inspiration will be the ones cursing the upcoming artist.... all I hear is Ferrari.. 1 thousand naira to buy Ferrari.. c'mon,wat d heck?.. my dear broda in which road do you wanna drive your Ferrari??... abeg you Nigerian artist should try to sing something that will sound interesting to reasonable individuals ear.... the lyrics so wack ... which work dey Nigeria wey wan buy you bugatti .. you be ritualist abi you dey chop shit too? You artist should be sing about how to better the economy..how to flush out those stupid greedy politicians...how we can have good governance.... not leading the youth astray.. it will make dem go steal or involve in evil activity...

    i.... k....

    If all you hear is ferrari and 1 thousand then you need to clean your dirty ears

    i.... k....

    seng har mumu 56 sec...nor go tell yur govt to build industries so work go dey... if you like go do rituals to buy Ferrari...idiot..

    i.... k....

    igho kyle ochuko Live and let live, he has fans, you are not one of them, Fela Kuti and Ebenezer Obey records still full ground plenty, go and listen to them if you want reasonable songs, we here, we just wan dance!!

  58. O.... S....

    other artist create hits , Dbanj creates history

    O.... S....

    Official Shaz what is history about this song?

  59. M.... j....

    Nice hook from the #boss himself..#Eja Nla...#bangalee...#koko master

  60. A.... B....

    Hi my sweetheart i l y...

  61. D.... M....

    U make me so fine with this sound ... cause just God can do everythings and i trust it hardly

  62. n.... ....

    i thought its gta 5 music video wow nice 4k

  63. P.... R....

    hi, thanks for thos video, it;s nice.

  64. U.... U....

    Very good song

  65. F.... H....

    Real live Legendary
    https://youtu.be/cKYyJ2Mia-w

  66. m.... m....

    Qual name da continue

  67. m.... m....

    Minaime David like sou do Brazil

  68. J.... J....

    Flow Flow Flow

  69. P.... A....

    D'Banj is long passed his sell-by date on this scene. At his age still singing about Ferrari and Bugatti, typical money obsessed Yoruba demon. He should go hang with his fellow illuminati has beens like Kanye West.

  70. P.... R....

    just when music and song are getting wack and now this one.....duh! lol

  71. K.... C....

    no be lie, nah God write my story too much love for this guy...

  72. B.... R....

    I would drive and collect for them allyday

  73. F.... B....

    🚀🚀 fire 🔥🔥🔥🔥🔥🔥

  74. M.... K....

    ejanla baba I love you jo

  75. E.... U....

    Super and cool. .

  76. F.... M....

    Nice 💯🤘

  77. L.... E....

    This song too make sense. Big ups to the Koko master

  78. D.... M....

    uncle dapo

  79. C.... P....

    Bro leave the space for the younger kids and stay vet. Stop trying to come back ur tune is dead.

  80. Q.... T....

    Nice lol keep it going Boss

  81. T.... k....

    Menh this song nah shit

  82. E.... O....

    Big Banger..... Ejanla gbayi

  83. d.... s....

    For pure mind

  84. C.... J....

    Real Afro Beat

  85. V.... U....

    Who else thinks D'banj Videos need to be awarded..#votedbanjvideos

  86. X.... c....

    Great! I also 'picked from this... Always Re-invent yourself. *Nice*

  87. C.... i....

    trashy song, every 9ja artist is always singing for the enemies. pls dbanj u are the enemy of urself u can't deceive us by putting church in ur video. we all know the church u belong to. so stick to ur "its not a lie" track. if u like still dey go. one day u go count miles wey u don waka. as for me I just come watch fashion

    C.... i....

    Aunty drink water na. Its not that serious

    C.... i....

    okpo lee, I hear u

    C.... i....

    Dbanj Records, I used to like u but I don't know...u kinda changed. but I still like ur sense of fashion.

    C.... i....

    Lool.. Free world Linda! Ko kan aiye! God bless

    C.... i....

    Dbanj Records oshee

  88. b.... ....

    Who is cutting onions??? This song go me feeling like tomorrow will be better!! Dbanj nothing do you!!! 😍😍😍😍

  89. s.... o....

    Maturity

  90. R.... L....

    Bangalee leave singing man, look for a talented artist to sponsor

  91. B.... N....

    I like this one

  92. O.... O....

    I'm sure some people will still have problem with this......I advice they visit the doctor. As for me, this is on repeat. #Ejanla 🐟

  93. V.... Z....

    Am inspired uncle dbanj 🔥🔥🔥

  94. A.... O....

    Thank you D'banj for good music like this

  95. R.... S....

    I just wander .... Kanye West in oliver twist .... then christ here .... same team i still dont get it ....

  96. S.... A....

    Sorry but this music dosent fit this xmas

  97. O.... S....

    No Gra-Gra, no noise, Dope Beat, Gentle & danceable vibe, Dope lyrics, No naked or Half naked Bitches plus gat to learn the act of kindness...... Thank you Bangalee The koko Master Himself #MoreBlessings #WellDone

  98. H.... G....

    This song speaks out to the people dishing out negative criticism to this LEGEND. You will rubbish him, say he is whack as a songwriter. But you know God walks with him. His bank account can buy your whole generation and he will still remain with A LOT of change. EJA NLA!! Much love, all the way from Kenya.

    H.... G....

    Hillary Gendi #Sonko Eja Nla much love from Kenya too

  99. O.... F....

    Eja NLA