Alade, Yemi - Oga Lyrics






Ice Water... Yemi Alade...
Ehn Ehn Ehn Oga... Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga... Ehn Ehn Oga
Oga

As you see me
I be Oga, no be package oh
As you see me
Dem dey call me chairman oh
And even if you follow me go my village
Dem dey feely me ooooh
As you see me
For we side na big boys oh

Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh (hey) we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh

(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh

Oga oga
Dem be credit the show
Think na so we go dey dress up
Oga oga
Dem be think say na joke
Oga like that

Ehn Ehn Ehn Oga... Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga... Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo
Ebubedike... Ice Water
Obi mo bi mo

Happy yourself baby ooh
Enjoy your life baby oh
Happy yourself baby oh
E sweet for this side baby oh
Wetin dey constant (enjoyment)
Flexing abundance (enjoyment)
Very important (enjoyment)
Living your best life

Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh

(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)

And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)





Other Lyrics by Artist

Rand Lyrics

Last Posts

Alade, Yemi Oga Comments
  1. K.... G....

    Even 100 Times in one day i Can listen this song, i love love love really love this song

  2. K.... S....

    I love you miss yemi alade Im From côte d ivoire

  3. K.... S....

    Tu as raison mon frère

  4. V.... D....

    Much Love😍to you Yemi from me all the way from 🇹🇹

  5. L.... D....

    who thinks she's dancing through cultures?

  6. K.... G....

    I really cant understand why views IS small yet, how,, this song IS a best on my mind,, really yemi alade i love dis song more than all , from Abidjan

  7. K.... G....

    I really cant understand why views IS small yet, how,, this song IS a best on my mind,, really yemi alade i love dis song more than all , from Abidjan

  8. K.... G....

    I really cant understand why views IS small yet, how,, this song IS a best on my mind,, really yemi alade i love dis song more than all , from Abidjan

  9. H.... B....

    Love you queen yemi ❤❤🙌🙌🙌🙌

  10. K.... F....

    nice song

  11. Y.... ?....

    Nigerian tribes where wuna de? I be Fulani. Oya make una declare Wuna tribes👇

  12. R.... N....

    l'une des meilleures chanteuses nigériane. De plus j'admire son coté Nappy qu'elle assume.

  13. K.... Y....

    who comes from tiktok like me 😁
    Love this song from 🇩🇿🇩🇿🇩🇿

    K.... Y....

    Kousseila Ydj u right but check this out https://youtu.be/z3OMIQgrVgA she ‘s lit 🔥 ❤️💃🏽

  14. t.... h....

    wow! africa never tired of good music

  15. C.... I....

    Oga yemi 😍 😍 😍 Queen 👑 of everything, if you know you know 😘😘😘😋😋😋❤️❤️❤️🎶🎶🎶🎵🎵🎵

  16. O.... D....

    Nigerians full of complain in everything I don’t no y

  17. C.... b....

    Nice yemi depuis Sénégal

  18. A.... -....

    Yemi Alade Live in Australia first time 2019 https://youtu.be/Oo9nrtUnhHc

  19. P.... C....

    I love this Song😍😍😍😍😍 I'm in love with Yemi Alade i swear

  20. G.... D....

    I love this song so much... I want as a ringing tune in my phone ... 👍🏾😎😘

  21. j.... s....

    she is my number one

  22. A.... B....

    From Italy i follow your..your great africa QUEEN ❤❤❤✌🏻✌🏻

  23. j.... m....

    this is money man watching from İstanbul Turkey

  24. f.... f....

    🇩🇿🇩🇿🇩🇿🇩🇿

  25. �.... ....

    Omg ... I love this song 😍🧡🌿💚☄️💘

  26. P.... O....

    Hey guys.. subscribe to my channel... the original OGA! 🏆🏆🏆

  27. R.... B....

    Every song lava-ish

  28. A.... W....

    🎧👌😍👍

  29. Z.... E....

    This song makes me want to go back to Africa 😭🤧

  30. D.... A....

    Wow.. Nigerian Cultures and Tribes on Display... I wish she had show cased more of the Benin/Edo Culture more though. Just the Oba of Benin's Attire on display in this video. The male and female attires are out of this world.

  31. V.... D....

    Awesome

  32. A.... S....

    You.nigerians you don't appreciate what God the most High gave you freely....this woman is a gem

  33. S.... M....

    :671073256

  34. F.... C....

    My from Guinée Conakry

  35. G.... K....

    beautiful voice

  36. F.... 1....

    🤪🤪🤪

  37. A.... B....

    This is racist! But lovin them Vibes!!! Cheers from your Algerian sista xoxo

    A.... B....

    Do you know the definition of Racist love???

    A.... B....

    Racist in what way?

  38. K.... ....

    The fashions and costumes are fabulous.

  39. m.... C....

    Oga no be four month

  40. A.... ....

    Who is the beatmaker of this girl? this sound is fire!

  41. C.... O....

    Half ofe mmanu and half Igbo

  42. k.... ....

    Those Benin faces at the end of this video tho!!!!!

  43. A.... M....

    yemi is very talented n every song she drops is a hit she’s africa’s present past n future luv from the horn of africa somalia

  44. A.... A....

    Luv you sweetheart

  45. B.... S....

    i love youso much

  46. A.... F....

    Egypt's pyramids 💓💔💓

  47. T.... A....

    I be Oga nor bi mouth o... You try one plate of Jollof rice for you

  48. D.... C....

    This song is the true quality of Africa

  49. m.... f....

    L'amour dans le monde entier ♥️ ❤️ 💕

  50. m.... f....

    Bonjour tu me fait 😢

  51. R.... N....

    Nice tune dear

  52. B.... B....

    Ma africaqueen 😍🔥🔥

  53. J.... C....

    Brothers and sisters, listen to this; Sweden meets Africa, a really heartbreaking song
    https://youtu.be/4RCMayDEoKM
    💔💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕

  54. s.... s....

    😭😭😭

  55. C.... K....

    I love yemi Alade,so much mad in love with her and song,big fan😀💯✔❤

  56. J.... A....

    Queen yemi alade i can't wait to work with you

  57. m.... f....

    Bonjour 🤝 je t'aime beaucoup comme tu es 😍 magnifique bisous 💋 💋 💋

  58. m.... f....

    Bonjour 🤝 yemi alade je suis 😍 bisous ma sœur 😍

  59. L.... S....

    Africa Queen ❤️❤️👍

  60. A.... A....

    This is Lit!...awesome Job Yemi!...proud to be Nigerian!

  61. P.... N....

    Who made this beat and the producer?, I listen to this song everyday .

  62. P.... a....

    Magnificent!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!

  63. D.... G....

    Yemi Alade, tu rends l'afrique fier car le talent, tu en as. La beauté, you have it! la diversité culturelle, tu nous la montres. Just keep it up dear! We fans are showing you love from Cameroun! CMR, NG, tous frères de mama AFRICA

  64. E.... O....

    So much luv luv,nice fire

  65. E.... O....

    So much luv luv,nice fire

  66. G.... H....

    Her dress is trying to tell us that we have a one Nigeria and not divided... 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬

  67. m.... f....

    Jolie deccord rien à dire yemi alade

  68. m.... f....

    Meilleurs clichés rien à 🗣 ❤️

  69. m.... f....

    C'est mon clip préférée oh mon dieu 💋

  70. K.... G....

    I really dont know why i love love love this funny song, yemi alade IS a diva

  71. D.... A....

    I love you yemi
    😭❤

  72. E.... J....

    Could have just gone straight to the main song....Dat intro was not just it

  73. m.... f....

    Vous êtes la meilleur productrice de l'Afrique du monde entier définitivement pour moi méguy firoly bisous 💋 💋 💋

  74. o.... o....

    I love this song

  75. C.... X....

    My maim sent me a video of this man dancing to this song and I’m I love with it I watch it everyday this song lit even though I have no clue what it’s saying 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

    C.... X....

    Oga means boss. She's basically saying she's a boss chick.

  76. d.... ....

    Everything stew and nice💋💋

  77. F.... P....

    Je n'arrive pas à décrocher de ce cette chanson!Yemi est trop belle!

  78. m.... f....

    Bonjour 🤝 yemi alade j'aime beaucoup votre 😍 😍 💋

  79. L.... J....

    Jadama Lamin

  80. M.... M....

    The costumes and visuals in general are amazing!

  81. Y.... D....

    I love yemi

  82. Y.... D....

    I love yemi

  83. A.... H....

    All the way in Charlotte NC USA ... loving yemi💕

    A.... H....

    In Texas,USA Too💓💓💓💓🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹

  84. S.... L....

    So proud to West African!

  85. I.... O....

    Chine Style

  86. a.... l....

    LOVE YOU YEMI FROM WEST AFRICA SENEGAL PROUD OF YOU ….. GOD BLESS YOU

  87. j.... f....

    We're u going to hopefully ever with love thank you

  88. P.... O....

    🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬

  89. d.... ....

    This song reminds me of my late mom eish proper African Queen 🙏

  90. K.... G....

    i really dont know,, i too much love this song,, yemi is a great artist,,she never change her african clip vidéo,, we love it

  91. m.... f....

    Bonjour 🤝 yemi alade sava

  92. K.... ....

    I miss my country of birth - NIGERIA!

  93. M.... K....

    Loving this song endlessly

  94. R.... L....

    This need more views