Fireboy DML - Bandana Lyrics
P-
[Fireboy DML:]
Lowkey
All of them don dey notice
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
But I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
[Asake:]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni 'is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
[Fireboy DML:]
I'm never weak
I never cease
Till eternity
I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup
But lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)
[Asake:]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni 'is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money
Other Lyrics by Artist
- Fireboy DML - Peru ft. Ed Sheeran
- Fireboy DML - Havin' Fun
- Fireboy DML - Afro Highlife
- Fireboy DML - Peru
- Fireboy DML - Timoti
- Fireboy DML - Compromise
- Fireboy DML - Diana
- Fireboy DML - Sofri
- Fireboy DML - Adore
- Fireboy DML - Playboy
- Fireboy DML - Ashawo
- Fireboy DML - Bandana
- Fireboy DML - First Grade
- Fireboy DML - Peru (Remix)
Rand Lyrics
- Buffalo Springfield - Hung Upside Down
- Buffalo Springfield - Sad Memory
- Buffalo Springfield - Good Time Boy
- Buffalo Springfield - Rock & Roll Woman
- Buffalo Springfield - Broken Arrow
- Buffalo Springfield - On The Way Home
- Buffalo Springfield - It's So Hard To Wait
- Buffalo Springfield - Pretty Girl Why
- Buffalo Springfield - Four Days Gone
Last Posts
Beyonce Shakes the Internet with Surprise Super Bowl Tease and New Music Release
Beyoncé once again set the digital world abuzz with her latest musical surprise. In an unforgettable move during the Super Bowl, a Verizon commercial served...
Watch Usher’s Full Super Bowl 2024 Halftime Performance Usher, Alicia Keys, Jermaine Dupri, Ludacris,
At the 2024 Super Bowl, Usher redefined the halftime show with a dazzling, career-highlight performance that will be remembered for years to come. Taking the...
Usher Unveils ‘Coming Home’: A Journey Through Sound and Soul in His Latest Album
Spanning three decades in the music industry, Usher has consistently mesmerized fans with his soulful tunes and magnetic performances. However, his most recent project, Coming...
Fireboy DML Bandana Comments