2face Idibia - Only Me Lyrics
If to say na just me
I'll be living like I don't care
Live my life until nobody dey here
If na just me, I'll be doing anyhow
Because nobody go dey here to challenge me
Your personality e no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing,I sing for all of yall
Don't let anybody push you to the wall
Na community na hin make us all
Secret society na hin break us all
I don't want to be talking like a preacher at all
I don't want to dey like say I sabi pass all
I know say no be everybody sabi play ball
But arise O' compatriots
So make you just dey do your thing
Make I do my thing
If I like living instead of to be feeling like a king on top nothing
Stop the bragging
And stop the posing
Because you know say all na vanity vanishing
Ma lo ro pe omo pe iwo ni kan lo ma lowo (…if to say na just me)
Ma lo ro pe no be gbogbo wa wey go make this money (if to say na just me)
Who get ear make dem hear
No go tell anybody say you see me for here
If na only me you know say I no go dey care
Just like everybody I wish life is fair
Only me..there would be no one here for we to dare
Nobody to follow me scatter money in the air
No one to lean on in times of despair
Too much of everything but no one to share it with
It will be only me going to cinema
No girl friend to tell once in a while to say free me ma
But know I gat
Plus am not the only superman in the area
So make you just do your thing
Make I do my thing
If like living instead of to be feeling like a king,on top nothing
Stop the bragging
And stop the posing
Because you know say all na vanity vanishing
Ma lo ro pe omo pe iwo ni kan lo ma lowo (…if to say na just me)
Ma lo ro pe no be gbogbo wa wey go make this money (if to say na just me)
[x2]
If to say na just me [x4]
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Unto,not just me
Thats why we need love and unity
So I sing say say
Ma lo ro pe omo pe iwo ni kan lo ma lowo (…if to say na just me)
Ma lo ro pe no be gbogbo wa wey go make this money (if to say na just me)
[x3]
Other Lyrics by Artist
- 2face Idibia - Nfana Ibaga
- 2face Idibia - The Best I Can Be
- 2face Idibia - Let Somebody Love You
- 2face Idibia - Kiss Of Life
- 2face Idibia - Hate What You Do To Me
- 2face Idibia - Lesse Passe
- 2face Idibia - Not A Surprise
- 2face Idibia - For Instance
- 2face Idibia - Frenemies
- 2face Idibia - My Rainbow (Remix)
- 2face Idibia - Nothing Dey Happen
- 2face Idibia - Only Me
- 2face Idibia - Can't Hear You
- 2face Idibia - Dance In The Rain
- 2face Idibia - Ole
- 2face Idibia - Right Here
- 2face Idibia - U No Holy Pass
- 2face Idibia - African Queen
Rand Lyrics
2face Idibia Only Me Comments
2019 anyone?
here in December 2019
2019
A music god.
Eyum Nyame
My hats off sir.
2baba do a track with burna and patoraking in 2020
2019 and I'm still feeling dis song....... Definitely my favorite song.
I can't believe this video was produced in 2011..trying to reflect.. this song grew on me,probably 2013 :)) Omo Tubaba na legend 4 lyfe... 3 Gbosa 4 U Baba
20 yrs a king
2baba dey vex oo😂
almost a decade...still jamming.
October 1st 2019?
Independence day!!!!🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬
Respect from Israel Telaviv
Still listen, join me
2019 💯💯❤️😍
2019 still the hit
The secret to a good song is not the artist, but the producers of the the song. I would give kudos to the producer. Lucky enough, they found an artist who knows what he wants
Classic✌
evergreen
2019 still feeling this song like maaad!!!
I love this song😭😭😭😭🥰
Hits of all times
2baba 😍😍😍😍
Watching in 20,19 from Italy
Na song be this no be am I Yahoo boy... Nigeria is getting worst daily
Song of forever.
June 2019??
Who is enjoying this song with me in 2019 hit like
***2019
#Boimagi
29May 2019 am from 🇿🇦 S. A still have a big love for 2baba
Who will be here for eternity?
Had a friend who performed this at a show and won 250,000 naira
I believe this song was dedicated to someone who feel his a king ontop nothing
Who's felling dis jam dis 2019 summer
Who come here after watching a start is born?2019
2baba #420 comment if you know you know 🍃🌿
Super powerful song by 2face! I'm here 2019!
Sing song alot of love from India.....
Who will be watching in 2059???
April 2019..one love 2baba
still fire even in 2019
Who is watching 2k19....... The legend of hip pop
Still watching 2k19🙌🙌
Who is Here 2019,ONE_LOVE
This is the song that officially made me love Western African Artists, before the Davido, Wiz kid, Burna Boy, Teni, Maleek, Tiwa and other great artists came up
Who's watching this 2k19😂
Still feeling it 2019
Now 2019!
2019 anyone??
2019. present sir!
2019!!!
2019, who else is watching?
Watching in 2019
Someone made me come here
2019! i bless Jehovah for blessing us with this amazing and talented individual called TUFACE!
2019 still 🔥🔥!!!
2019👋👋
Who is watching in 2019
who is watching in 2019?
2019? One love to all Nigeria and Africans around the globe, unity till infinite!!!
Who is here in 2019!!!!
Am still feeling this song 2019 💃💃💃❤❤🙌🙌
2019!!!!
2019 still🔥🔥🔥
Very Nice
Love this jam
2k19 respect 💛💛💛🌍
Evergreen song, anybody 2019?
Still relevant in 2019
https://youtu.be/SBTjGeorEMU
2019 still watching❤️
who is still here for the legend 2019
2019 who is here.
If name just me 2baba u know the story
2019 and I still love the song
Watching this in 2019.... Ever Green
Who.os here 2019
Who's watching.... 2019
2019 🔥🔥🔥
Anyone still rocking this evergreen song in 2019???
Who else is still feeling this song in 2019??
Watching in 2019!
Who is listening in 2019?
2019 still jamming
Who is watching 2019 🔥
Who is feeling this song with me in 2019.
I dey feel am die joor