2face Idibia - Frenemies Lyrics
Oooh ooooo
Yeah yeah yeah
I pray for wisdom
I Pray for strength
Ooh ooh ooh ooh ooh
Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas
Oh Lord, give me bazooka
Make I bomb them scatter them from area
The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire
My brother, no be small matter
Me I no dey see them
Abi them don enter house already
Dey follow me smoke my kpoli
Oh Lord na you go save me
And as I take another
Step I hear whatever I hear
I say who dey there
Who go come dey bite me for here
Meanwhile before na mosquito I been dey fear
Na everything just they dey suspicious in the air
I start to follow dem slowly
Start to wonder why them won short
Themselves off from the glory
I start to wonder how them know me
And if you check am well
Them been dey feature for my story
Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas
Oh Lord, give me bazooka
Make I bomb them scatter them from area
The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire
My brother, no be small matter
And if I do you wrong before you
For table all the matter on the floor
Would you believe me? ahhh
Would you forgive me?
Because I don’t want to be living with no bad blood
To be friends with the person is not by force
I want to live my life abeg make you live yours
So make you carry you wahala, make I carry my cross
Because I no fit start to explain your problem
Me I dey my corner they maintain my problems
Negative energy no go ever help me solve them
See me see problem
Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas
Oh Lord, give me bazooka
Make I bomb them scatter them from area
The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire
My brother, no be small matter
Wetin you they think before
Wetin make you feel say them love you for sure
Wetin been dey make you dey believe them before
Ohhh because their way no pure
Na so them go knock on your door
They shine their teeth as them they suck on your blood
I say this now as I been talk am before
Na saviour wey dey pure...
Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas
Oh Lord, give me bazooka
Make I bomb them scatter them from area
The fire wey go follow them na Holy Ghost Fire
My brother, no be small matter
Other Lyrics by Artist
- 2face Idibia - Nfana Ibaga
- 2face Idibia - The Best I Can Be
- 2face Idibia - Let Somebody Love You
- 2face Idibia - Kiss Of Life
- 2face Idibia - Hate What You Do To Me
- 2face Idibia - Lesse Passe
- 2face Idibia - Not A Surprise
- 2face Idibia - For Instance
- 2face Idibia - Frenemies
- 2face Idibia - My Rainbow (Remix)
- 2face Idibia - Nothing Dey Happen
- 2face Idibia - Only Me
- 2face Idibia - Can't Hear You
- 2face Idibia - Dance In The Rain
- 2face Idibia - Ole
- 2face Idibia - Right Here
- 2face Idibia - U No Holy Pass
- 2face Idibia - African Queen
Rand Lyrics
2face Idibia Frenemies Comments
Yo 2Baba check out songtradr.com so you can place them in American movies like you use to do with the song African Queen . . .
I don't care what might be behind this music, but I love good music
This song get vibes, too much vibes
kindly apply for your 🇦🇪 Dubai tourist visa for more INFO inbox me on Whatsapp NŌ +971503053459 ... 💯 percent sure 👌
2Baba for life
My best song of dis year💣
klassic!
Classy. 2 baba
2baba is legend African best
2baba when are we getting a new joint from you. The wait no be hear boss.
WHO EL'S THINK #2BABA SING THIS OWESOME SONG BECAUSE OF #BLACKFACE ??????
God bless you Two baba
I love you ❤️ 2 baba
Even if 2baba talks alone, I go buy the talk. Respect Bro. Talent + great personality combined. A living legend. I hope the younger guys learn a thing or two from you. Respek!!!
That part where they were singing together 🔥🔥🔥🔥
Burn them and scatter them to the 4,corner of the world too much fren enneymies
Living legend 😭😭😭💛💛💛
And If I Do You Wrong Before
If I Table All The Matter On The Floor
Would You Believe Me ,
Ahhh
Would You Forgive Me
Because I Don’t Want To Be Living With No Bad Blood
And To Be Friends With The Person Is Not By Force
I Want To Live My Life Abeg Make You Live Yours
So Make You Carry You Wahala, Make I Carry My Cross
Because, I No Fit Start To Explain Your Problem
Me I Dey My Corner They Maintain My Problems
Negative Energy No Go Ever Help Me Solve Them
Chaiii
See Me See Problem
ipping the Legendary 2baba's vibe from Sierra Leone
Waje spits fire
ohh Lord save me from frenemies
Would have been better without Waje though
powerful voice aunty waje..❤
💃💃💃💃💃💃❤❤❤❤❤🎧
It's good you can still make good music for our generation. Thank you
Spiritual
What does it take get a Grammy award.... Tu baba deserves that award
If you love 2baba Frenemies let me see your like, Oyidoma
Approved !
Well done, Innocent. Another classic!
I can’t get enough of this song
I believe that one day I will do music with this legend. One love 2Baba.🖕
2baba you are my hobbies I love you bro nice one
Tuface kills every reggae vibe he is on, he is just too much. if true let me see your likessssss
i love this guy no doubt
A great Prayer from 2baba......... I say AMEN.
Wetin make u feel they love u for sure? Hit here if u reason with me.
Blast 2baba
Still loving this song everyday.
🔥🔥
This song gives me goosebumps everytime I watch it. I love it
Loooooove it yep yep 🥰
You spoke my mind Boss,e nor easy for life,frenemies every where, only God can save us though 😑
I hope black face they list.......
😂😂😂 the lyrics! The Bros for ever and ever more!👑🙌🏿
If you are from Edumoga and you love the hyperyek CEO let me hear u say oyi abolee
Awwww
This great
Good work
Great combination
Save me from frenemies
The fire wey o burn them na holy ghost fire
🔥🔥🔥💯
I will sue anybody that didn't hit the like button
Sid of WISDOM 2baba & waje more grace $$$$$$$
More life king
"I pray for wisdom... i pray for strength" That part got me for real.
A king still pray for these.
More Grace bro. De Lord is ur strength one
Yes ooooo
When some are repeating lyrics to produce a single...see Tubaba pack lyrics throwaway for this joint....the lyrics inside is enough to produce 10 singles.
2baba is a blessed legend.,..more graces
Legendary 2baba
success!!
The greatest of all
2baba I pray for more of your grace on my songs
Black face,u dey hear....let's be friends again, but from afar...........
2baba is indeed a legend
If you agree with me show some likes.
Good vibes 💥👌🏿
The way I love this song ehn, it scares me big time! God bless you Tuface, God bless you Waje...I love you both muchoz
.😢😢😢😢
💪💪
for lovers of nollywood movies, click here and ENJOY INTERESTING LATEST MOVIES
https://www.youtube.com/playlist?list=PLEwjMml-XqlU4K2vuVt0Du1Z_VXhZcDqr
Song is lit but video... nuh!
Great song!
Oh lord pls save us all from frenemies,laughing at our face and stabbing behind.amen
Tap into the prayers
2baba in 1
I just love 2baba for no reason
#Hentasy was here ..
Waje brought soul to this song 👏🏾
Blessed man ❤️❤️💋💋😘♥️💯💯💕😍😍🥰😍♥️😘💋😴💋♥️🥰😍♥️😻😻💧💧🔥🔥🦍🦍🦍
I hope waje can stop crying on media now she has done a song with 2baba that everyone now listens to
Early morning cruiSE with cold glass of milk and sexy joint to go with it! Damn!! Fire jam
2Baba u are too much remain bless
Waje kill this song i swear
Waje kill this song i swear
Team Cameroon 🇨🇲 approves of this. Much love 2 Baba
Thank you bro's I feel your support I great
Legend salute
2baba my boss i dey hail 0oo
Oyi, you too get good music for blood. You're a global living legend. God bless more, always.
Wow don’t move even an inch stay on this road
🔥 great song n a blessing one ☝️ 🤜🏻
See my man..God bless my man
2face the legend.this is musical.today is a great day and a great day is today to boss up.
That's how legends do 😎😎
🙏🏽 Save me Lord...
The oga patapata of all diss songs! 🔥 🔥 🔥
2Baba the living legend! 🙌 🙌 🙌
Some special like for 2baba and waje if you love them....
Shout out king 2baba and queen waje.......another one
Oh my goodness!!!!! How come we haven't seen this collaboration since forever? Brilliant guys 👌👍😊 well done!!!!!!!👍👍👏👏👏✔️✔️🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬
Frenemies like black face......2baba the great
You will continue to remain relevant in the music industry because you're naturally gifted. You are indeed a legend. I pray God to continue to give you strength and wisdom to overcome your Frenemies. Once again, well done 2baba.
thank yu 2baba for making waje regain her music strength again.................legend
2baba I dey mad for your jams. You spit only wisdom 🔥🔥
Na 2baba get this track mehn